Recent Song

6/recent/ticker-posts

Header Ads Widget

Burna Boy - Common Person Lyrics

Burna Boy Common Person Lyrics - Common Person Song Sung By Burna Boy, This Song Is From Burna Boy (2022) "Love, Damini" Album.

cover art for Love, Damini album by Burna Boy

Common Person Lyrics

(Bong)
(Bong Killa)

Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu

I be common person
But my happiness, oh
Still be my own
Everybody get role
No mean say your own role
Passin' my own

I be common person
But my happiness, oh
Still be my own
Everybody get role
No mean say your own role
Passin' my own

Because na God
I dey put all my faith
Food for my plate
Fit no do mе jo
Mm, balanso
Even as things no dey go my way
Even in days whеre no get nothing at all
Mm, balanso

Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mm, balanso
Na me wey dey run around
Na me do the job
Mm, balanso

I be common person
But my happiness, oh
Still be my own
Everybody get role
No mean say your own role
Passin' my own



Details About Common Person Song

Song Title: Common Person
Artist: Burna Boy
Written By: Alli Odunayo & Burna Boy
Produced By: Telz
Release Date: July 8, 2022
Music Label: Atlantic Records

All Songs From "Love, Damini" Album

1.  Glory
2.  Science
4.  Kilometre
5.  Jagele
6.  Whiskey
7.  Last Last
12.  Solid
15.  Vanilla

Post a Comment

0 Comments